
Download: Burna Boy – Last Last. Nigerian Grammy Award winning Afro-fusion singer, songwriter and record producer Burna Boy, unveils this brand new record tagged “Last Last” mp3 download.
ALSO DOWNLOAD THIS MP3: Ckay – Watawi Ft Davido x Focalistic & Abidoza
Kindly listen up and stream this Naija latest song, last last by Burna Boy below and share.
Burna Boy – Last Last | Bestmusicgh.com [Download]
DOWNLOAD MORE MP3 SONGS BELOW:
- Flexclusive ft. Eno Barony – Dem Dey Jealous
- Download: KHAID – Forever mp3
- Wiz Maleek – God’s Son
- Lazzybwoy – Agborzor (Remix) ft Fancy Gadam
- VIDEO: Kuami Eugene – Fate
- Edem – We Don’t Really Care
- Maya Blu ft. Kasar – Bad Bitch Love
- Download: Kuami Eugene – Fate
- Download: Strongman – Dear God
- O’Kenneth ft. Xlimkid – Pain In Glory
- Maccasio ft. IsRahim – Karma
- Beeztrap KOTM ft. Kwesi Amewuga – Mapuka
- Joe Crack ft. Harmless Vid – Amazing Baby
- Download: OV – Aluta
- PocoLee – Unleash ft Kizz Daniel
- LYRICS: Amerado – Kwaku Ananse
- E.L – The Teacher [Full EP]
- E.L – Intro (The Teacher)
- Download: E.L – Yale
- E.L – Korle Bu Ft DopeNation
(Lyrics) Burna Boy – Last Last
Shayo oh, nah
Shayo oh, igbo-oh
You go bow for the result oh
Nothing to discuss oh
‘Cause I dey win by default
And without any doubt oh
Omo, me, I be adult oh
I no go fit take your
I no go fit take your insult oh
Omo, mind as you dey talk oh
I put my life into my job and I know I’m in trouble
She manipulate my love oh, hmm
I no holy and I no denge pose
Like Baba Fryo
My eye oh, don cry oh (my eye oh)
(I need igbo and shayo) shayo
I need igbo and shayo (shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
Shayo, shayo (shayo, shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
Shayo, shayo (shayo, shayo)
I dey Port Harcourt when dem kill Soboma
I dey try to buy motor, one Toyota Corolla
My feelings been dey swing like jangolova
Feelings been dey swing like jangolova
Now, you crash your Ferarri for Lekki, Burna
Na small thing remain, could’ve been all over
My feelings still dey swing like jangolova
Feelings still dey swing like
Tin-tin, ti n bani kẹ juru, ẹ juru
Omo, why to ki n fẹ ni suuru?
Why you say I did nothing for you?
When, I for do anything you want me to do
Tinba ni ke juru, e juru (e juru)
Omo, why to o kin fẹ ni suuru? (ni suuru)
Why you say I did nothing for you?
When, I for do anything you want me to do
Maybe another time, maybe another life
You would be my wife and we’d get it right
E don cast (e don cast)
Last last (last last)
Na everybody go chop breakfast (na everybody go chop breakfast)
Have to say bye bye oh
Bye bye oh
To the love of my life
My eye oh, don cry oh (my eye oh)
(I need igbo and shayo) shayo
I need igbo and shayo (shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
Shayo, shayo (shayo, igbo, shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
Shayo, shayo (shayo, igbo, shayo)
Source: Musixmatch