Lyrics: Black Sherif – Soja. Ghanaian talented musician and performer from Konongo, Black Sherif unlock again another top massive hit tagged Soja with high cracking lyrics to sing to.
Black Sherif – Soja | Bestmusicgh.com [Download]
Black Sherif – Soja (Lyrics)
[Verse 1]
My mystery box is somewhere very near
I feel it inside me, I’m feeling very weird
Something wey I dey chase
For years back in the days
If you told me I would see this flag waving I won’t believe you, no
Cause how far could I go? (How far could I go?)
Heya!
I’m too close I can feel it
Something is vibrating
Inside me I’m celebrating
But outside them dey kill me
My own-self dey kill me (My own body, my own body)
[Pre-Chorus] My own anxiety
My inferiority what what what
Ah! dem all dey kill me (Dem all dey kill me)
And I don’t feel okay
My heart is beating so fast
So fast
So fast
[Chorus]
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
[Verse 2]
Cause you know how e be my shella
Streets getting colder
They bury my brother spirit he no fit stand proper he dey shake o
He no fit stand proper he dey shake o
It’s hard to believe my genna
You for see with your naked eyes I swear my papa
This season is a very dark one (A very dark season)
This season is a very dark one o (A very dark season)[Pre-Chorus]
My own anxiety
My inferiority what what dey kill me
Dem all dey kill me
Dem all dey kill me
And I don’t feel okay
My heart is beating so fast
So fast
So fast
ALSO DOWNLOAD THIS MP3: B Young – Rolling Stone Ft King Promise
[Chorus]
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o[Outro]
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
GET MORE LATEST UPDATES BELOW:
- Download: Chike – Spell (Remix) Ft Oxlade
- Download: X-Pato – Big Man ft ShaqKing
- Download: Kofi Des – Am Too Young
- Download: Ko-C ft Sarkodie – Aba
- Download: Fancy Gadam – Commando
- Download: Zlatan – Omo Ologo
- Download: Yhaw Hero -19 Years
- Download: Rexxie – Asiko (Big Time) Ft. Lojay
- Download: Jhaymani – Go Find Money (GFM)
- Download: Himra ft Jay Bahd – Dolce & Gabbana
- Download: Sarkodie ft E.L – U Go Kill Me
- Fad Lan | Full Biography
- Staging A Flopping Concert In Wa Is A Thing Of The Passed: Sambwoy Proven
- Best Gally’s Greatness Album Launch Has Been Postponed
- Download: Kwesi Arthur – Pain Interlude
- Download: JR BeatBoy – WE OUTSIDE ft. Medikal x Samini x Kwaw Kese
- Download: Darkovibes – Happy Day
- Download: Badda Kasu – Sound From The North (Full EP)
- Download: Badda Kasu – Ginger
- Download: Badda Kasu – Format ft Typanza